[Intro] 606 Music Sk**ar It’s Davido Ketchup & The Chicks here [Verse 1 – Ketchup] Ketchup and the chicks, I dey here JFEM, na him do the beat Climb the chair, and climb the table Everywhere, the jam dey hit Quarter to Eight, and you know it’s getting late All the girl wey dey my table Hold your man, it’s getting late [Pre Chorus/Hook] Baby Oh, Baby Oh Where you dey go this night? Baby Oh, Baby Oh Follow me, no delay Baby Oh, Baby Oh Can you go this night? Baby Oh, Baby Oh Follow me, no delay [Chorus/Hook – Davido] Kini yen, ma a gbon gbon Omo, omo, s’o mo, mo? Sisi, je k’alo, lo Omo, s’o mo, mo? Ehhh Kini yen, ma a gbon gbon Omo, omo, s’o mo, mo? Sisi, je k’alo, lo Omo, omo, s’o mo, mo? Omo, s’o mo, mo? Ehhh [Verse 2 – Ketchup] As I move, follow my lead University, dem try But, for the Street, we use the OT Water carry me go, if I lie Banky W capable, for EME, na him be head If you know say you capable, baby come give me the head [Pre Chorus/Hook] Baby Oh, Baby Oh Where you dey go this night? Baby Oh, Baby Oh Follow me, no delay Baby Oh, Baby Oh Where you dey go this night? Baby Oh, Baby Oh You must to follow me, no delay [Verse 3 – Davido] For the street, dey call me Baddest I got cash, not only a**ets Baby girl just shake your a**ets
Give me key, I want to access Am not playing with you I don’t wanna break your heart And I know, I’ll never leave you And I knew that from the start This remix is too ignitious [Pre Chorus/Hook] Baby Oh, Baby Oh Where you dey go this night? Baby Oh, Baby Oh Follow me, no delay Baby Oh, Baby Oh Can you go this night? Baby Oh, Baby Oh Follow me, no delay [Chorus/Hook – Davido] Kini yen, ma a gbon gbon Omo, omo, s’o mo, mo? Sisi, je k’alo, lo Omo, s’o mo, mo? Ehhh Kini yen, ma a gbon gbon Omo, omo, s’o mo, mo? Sisi, je k’alo, lo Omo, omo, s’o mo, mo? Omo, s’o mo, mo? Ehhh [Verse 4 – Ketchup] Mini, mini, mani mo Girl just go down, dey touch your toe Mini, mini, mani mo Girl just go down, dey touch your toe Oya, girl, whine for the man them Whine for the man them Take all my money, and whine for the man them Whine for the man them, take, take all my money Chill round the table, all the money wey we get Davido, you know money dey, and you know we run the street If you know you be my n!gga, make you put it on repeat [Pre Chorus/Hook] Baby Oh, Baby Oh Where you dey go this night? Baby Oh, Baby Oh Follow me, no delay Baby Oh, Baby Oh [Outro] Kini yen, ma a gbon gbon Omo, omo, s’o mo, mo? Sisi, je k’alo, lo Omo, s’o mo, mo? Ehhh